“Zinoleesky Up And Down Lyrics” sung by Zinoleesky represents the English Music Ensemble. The name of the song is Up & Down by Zinoleesky.
Zinoleesky Up And Down Lyrics
Niphkeys Out of many girls Out of many girls Me I still see you Calm down make I reason you baby o reason you baby o
You know a day won’t pass make I no see you Buh if no see me, kpe mi o If you no see me, kpemi o You’ve been up and down Up and down
I heard you looking for love You searching up and down Up and down Won ma ja, won ma gba Those wey no believe in us dey argue Won ma ja, won ma gba We go show them na na na
Now them see me for club Me I go dey there dey ball They want t know what’s in my cup Omo oro mi, wetin dey sup
Now them see me for club Me I go dey there dey ball They want t know what’s in my cup Omo oro mi, wetin dey sup
Video Song
This is the end of “Zinoleesky Up And Down Lyrics”.
If you have any suggestion or correction in the Lyrics, Please contact us or comment below.