I Will Give You My Heart Lyrics Tiktok

I Will Give You My Heart Lyrics Tiktok sung by Ebony Reigns represents the English Music Ensemble. This song is originally known as Date Your Father.

I Will Give You My Heart Lyrics Tiktok

If you break my heart i go date ur fada
Bony pon dis
Danny beatz
The 90s badgyal trend

See i heard them say, heard them say
Boy you a player
You dey score like messi play like kaka
Dribble like Wakaso
You dey like barcelona, real madrid
Arsenal, Man U , Chelsea
I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you

But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother

Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

See the love I have for you
It’s for nobody else but u
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no like Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti

I go give you my heart, give you body
Do anything for you
Sacrifice my life to be your wife
I’m gonna be there for you

But if you break my heart
I go date ur fada
You gonna be my son
You go call me your mother

Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba
Aai
Bakasi you know sey i get am o
Bobbie stand you know sey I own am o
And no style dey wey I no sabi do am o
Me i no like versace
And i no dey Designer
Me i no like ferrari
And i no like bugatti

Aww kofi eh
Ecoute moi kofi eh
Aww kofi eh
S3 me kasa ah ti3 me eh
Mi nlovi eh
Mi dientse mi lovi eh
Mi nlovi eh
S3 mi kasa ah ti3 me eh, ti3 me eh

Skeleba skekeleba
Skekeleskeskekeba
Aai

Video Song

This is the end of I Will Give You My Heart Lyrics Tiktok by Ebony Reigns.

If you have any suggestion or correction in the Lyrics, Please contact us or comment below.

Leave a Comment